www.bbc.com
Open in
urlscan Pro
151.101.0.81
Public Scan
URL:
https://www.bbc.com/pidgin/world-60620939
Submission: On March 08 via api from US — Scanned from DE
Submission: On March 08 via api from US — Scanned from DE
Form analysis
0 forms found in the DOMText Content
WE DON UPDATE OUR PRIVACY AND COOKIES POLICY We don make some important changes to our Privacy and Cookies Policy and we wan make you know wetin dis one mean for you and your personal infomation. * OK * Find out wetin don change BBC News, Pidgin Waka go wetin de inside Plenti seshon * Home * Nigeria * Africa * World * Video * Sport * Entertainment * Most popular * Home * Nigeria * Africa * World * Video * Sport * Entertainment * Most popular UKRAINE INVASION: BEFORE AND AFTA FOTOS WEY SHOW RUSSIAN DESTRUCTION FOR UKRAINE * By The Visual Journalism Team * BBC News 4 March 2022 Wia dis foto come from, EPA Russian missile attacks don destroy cities, towns and villages across Ukraine. Dis before and afta fotos show some of di destruction wey occur for civilian areas since Russian invasion last week. Although Russian forces dey some distance away from di Ukrainian capital Kyiv, some deadly aerial attacks don dey carried out for di city. Di apartment block below dey hit by one Russian missile for di early hours of last Saturday. Di small city of Irpin wey dey just 20km (12 miles) northwest of Kyiv dey di frontline of di crisis between Russian and Ukrainian forces ova di past week. Artillery and air strikes don cause serious damage for di area. One attack completely destroy dis area wey pipo dey live for di foto wey dey below. Kharkiv, Ukraine second-largest city, na di focus of powerful aerial bombardments for Russians forces for several days now and di centre of di city don dey badly damaged. Ukrainian officials say residential plus oda areas for di city bin dey "pounded all night" on Wednesday by indiscriminate shelling, wey United Nations prosecutors dey torchlight as possible war crime. For Borodyanka, one town wey dey 60km (40 miles) northwest of Kyiv, Russian airstrikes destroy several residential buildings. Drone footage from Thursday show di extent of di destruction, di buildings still dey burn and vehicles scata for di streets. Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Watch: Drone footage shows damaged buildings on the streets of Borodyanka Chernihiv, one city wey dey 120km (75 miles) to di northeast of Kyiv, also face heavy shelling in recent days by Russian forces wey dey attack from di north. Officials say more than 30 pipo dey killed on Thursday by attacks for residential areas for di city, dem include schools and one high-rise apartment building. Satellite images of one nearby village of Rivnopillya, wey dey di north of Chernihiv, show craters for di ground and smoke dey comot from burning houses afta missile attacks by Russian forces. TOPICS WEY DEM RESEMBLE * Nuclear weapons * Russia * Ukraine ANOTHER THING WE DE FOR INSIDE DIS TORI * UKRAINE INVASION: KEY FACTS ABOUT ZAPORIZHZHIA NUCLEAR POWER PLANT RUSSIA ATTACK 4th March 2022 * UKRAINE NEWS LATEST: FIVE POSSIBLE WAYS DI WAR IN UKRAINE FIT END 7th March 2022 TOP TORI TIMOTHY ADEGOKE DEATH: ‘HOTEL STAFF TAKE OATH OF SECRECY, MANIPULATE LODGING DOCUMENT’, WITNESS TELL COURT 2 hours wey don pass INFORMATE ME * 'I DEY FEAR SAY FOR DI REST OF MY LIFE, I GO ALWAYS HEAR DIS NOISE' 7th March 2022 * 'I BE DI FIRST FEMALE COMMERCIAL TRICYCLE RIDER FOR KANO' 5th March 2022 * 1:33 VIDEO, MAN WEY SHOW NIGERIAN EVACUEES ROAD FOR UKRAINE-POLAND BORDER, DURATION 1,33 4th March 2022 * 'I GO LIKE TO BECOME ENGINEER' - MEET 11 YEAR-OLD ENGINE REPAIRER 27th February 2022 * TWO YEARS AFTA, MYSTIQUE DI INTERSEX LADY SHARE HOW LIFE BE AFTA BBC PIDGIN INTERVIEW 1st March 2022 * DIFFERENT WAYS TO KNOW WEDA WETIN YOU DEY SEE ABOUT RUSSIA-UKRAINE WAR NA TRUE OR LIE 6th March 2022 * WETIN BE NATO, WHO BE DI KONTRIES WEY BELONG AND WETIN CONCERN RUSSIA? 8th March 2022 * WHY PUTIN DEY ATTACK UKRAINE? 7th March 2022 * ABBA KYARI PLEAD NOT GUILTY TO ALLEGATION OF DRUG TRAFFICKING INSIDE NDLEA CASE 7th March 2022 DE ONE WE DEM DE READ WELL WELL 1. 1 Wetin be Nato, who be di kontries wey belong and wetin concern Russia? 2. 2 'Bad pipo don break my backbone' - Bamise mama 3. 3 'Dem put gun to my head inside di bus, I bin dey helpless' - BRT driver 4. 4 Timothy Adegoke death: ‘Hotel staff take oath of secrecy, manipulate lodging document’, witness tell court 5. 5 Why Court sack Ebonyi govnor, deputy 6. 6 Why Ghana cedi be worst performing currency among top Africa currencies 7. 7 Meet 'Iron Lady' Nigeria Police officer and current WBF Super Bantamweight Champion 8. 8 All wey happun dis weekend for Ukraine-Russia war 9. 9 ‘No plan to cover-up di investigation wey concern killing of Bamise’, Sanwo-Olu 10. 10 Five steps to prevent Russia-Ukraine war BBC News, Pidgin * Why you fit trust BBC News * How dem dey take use am * As e concern BBC * Privacy Policy * Cookies * Call BBC * AdChoices / Do Not Sell My Info © 2022 BBC. De external site no concern BBC. De way wey we de take go external link.